Latest topics
Most Used Keywords
Timaya – Don Dada Lyrics
Page 1 of 1
Timaya – Don Dada Lyrics
e
Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
Yeah don dada (uhh yeah)
We be don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go f*** you up
eeh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh
eh ai (leggo)
The people you show love to na dem go f*** you up
eh
Today broke is a f*** up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up (for the gbedu weh
we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won’t stop
My level can never drop
I’m their role model I’m their big boss (for the gbedu
weh we dey)
Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it
I don’t wanna go to the club one night and blow it
(hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no
more
Join Our Telegram Channel for Latest Songs
Updates
What’s my name? Leggo (don dada) chulo eh
Say again don dada
What’s my name? Call me don dada
Chulo don dada
Chulo I be their don dada
What’s my name? don dada
Say again (don dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo!
Every day Everyday Everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don’t understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that
one na lie
Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it
(stoopid)
I don’t wanna go to the club one night and blow it
(hear me now)
Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no
more
What’s my name? Leggo (don dada) papi
Say again right ouh (don dada) papi
What’s my name? (don dada) consur
(Don dada) right, i be their (don dada)
What’s my name? chulo eh (don dada)
Say again (don dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo!
I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right

Similar topics
» Timaya – Something Must To Kill A Man Lyrics
» Download Music Mp3:- Young Jonn – Dada
» Mp3: CDQ ft Timaya – Total
» Lady Accuses Timaya Of Hit And Run (Pictures)
» Illusions Lyrics By Brymo | Official Lyrics
» Download Music Mp3:- Young Jonn – Dada
» Mp3: CDQ ft Timaya – Total
» Lady Accuses Timaya Of Hit And Run (Pictures)
» Illusions Lyrics By Brymo | Official Lyrics
Page 1 of 1
Permissions in this forum:
You cannot reply to topics in this forum
Fri Sep 23, 2022 9:26 am by Adminkunlex
» Java app: Oxford English Dictionary 240x320.jar
Fri Sep 23, 2022 9:24 am by Adminkunlex
» Pastor Lines Up Bachelors In Church, Asks Single Ladies To Select For Marriage (Video)
Tue Sep 13, 2022 6:14 am by Adminkunlex
» Watch The Moment Portable Went Crazy At An Event
Mon Sep 12, 2022 9:28 pm by Adminkunlex
» Jimi Odukoya Steals The Show At Woman King's Movie Premiere
Mon Sep 12, 2022 9:21 pm by Adminkunlex
» Jimi Odukoya Steals The Show At Woman King's Movie Premiere
Mon Sep 12, 2022 9:21 pm by Adminkunlex
» Asthmatic Boy Collapses As Police Invade A Church In Delta (Video)
Mon Sep 12, 2022 9:15 pm by Adminkunlex
» Ernest Obi: Any Man Who Doesn’t Sexually Satisfy His Partner Should Be Locked Up
Mon Sep 12, 2022 1:57 pm by Adminkunlex
» Pastor Tobi, Davido, Zlatan Pray And Dine With Eniola Badmus On Her Birthday
Fri Sep 09, 2022 7:07 pm by Adminkunlex
» BBNaija: Eloswag's Mother Begs Nigerians To Vote For Him (Photos, Video)
Thu Sep 08, 2022 6:22 am by Adminkunlex
» Asa Sings 'Fire On The Mountain' In Front Of Buhari At NNPC Relaunch
Tue Jul 19, 2022 10:36 pm by Adminkunlex
» Simi Reacts As Female Fan Rocks Adekunle Gold On Stage In Uganda [Pics]
Tue Jul 19, 2022 10:31 pm by Adminkunlex
» Banky W & Adesua Etomi Attend Mercy Chinwo's Wedding Event (Photos)
Tue Jul 19, 2022 10:28 pm by Adminkunlex
» Burna Boy Meets Mia Mottley, The Prime Minister Of Barbados (Pics)
Tue Jul 19, 2022 10:24 pm by Adminkunlex
» Waje – All Day ft. Tiwa Savage
Tue Jul 19, 2022 6:54 am by Adminkunlex
» [Music] Adekunle Gold – 5 Star Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:52 am by Adminkunlex
» [Music] DJ Tunez – Already ft. Amexin
Tue Jul 19, 2022 6:51 am by Adminkunlex
» [Music] Olakira – Polongo Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:50 am by Adminkunlex
» [Music] Chike – Hard To Find ft. Flavour Mp3
Tue Jul 19, 2022 6:48 am by Adminkunlex
» [Music] Iyanya – Like ft. Davido & Kizz Daniel
Tue Jul 19, 2022 6:47 am by Adminkunlex
» Java Game: LEGO Batman.jar
Mon Jul 18, 2022 6:10 am by Adminkunlex
» Java Game: Lost Empire.jar
Mon Jul 18, 2022 6:05 am by Adminkunlex
» Actor Uche Odoputa Weds In The UK (Photos)
Sun Jul 17, 2022 12:51 pm by Adminkunlex
» Comedienne Princess Lays Heavy Curses On Yomi Fabiyi And Others
Sun Jul 17, 2022 12:48 pm by Adminkunlex
» Tiwa Savage Bags Honorary Degree From The University Of Kent, UK (photos)
Sun Jul 17, 2022 12:47 pm by Adminkunlex